Baba you go bank
No come Dey stress the poor here o
Na like this una go talk till una here say person don faint ooo . Me sha Don cry Out ooo. Make una send give me and see if I go reject na
9:56 AM · 24 Nov 2026 · 2 Views
If you faint Wetin go come do me huh
Na die go be my own