Fiv
Sign in
EMIEBOSZ @emiebosz
If no be bizzy body wetin concern nigerians with d so called "Halloween"
Na why oyinbo no dey ever rate una existence
Una don ever see oyinbo do masquerade festival
Una too dey giv unnecessary relevance to wetin no be una biznezz
I pour spit 😂🤣 shiooor
3:32 PM · 2 Nov 2026 · 54 Views
Sign in to reply
Don’t miss what’s happeningPeople on Fivgram are the first to know.
Sign inJoin
Fivgram is better in the appGet the Fivgram appGet it free for iPhone and Android.App StoreGoogle Play

Discover what’s trending on Fivgram