Abeg Make una come Comment section Come drop wetin you wan beg ooo, One Generous person fit just Show love oooo I don talk oo
😂 OGA, BEG IF YOU HAVE TO! HUNGER NO DEY RESPECT ANYBODY!
My people, swallow your pride when necessary! 😂 If you're hungry, ask for help. If you're stranded, speak up. If life is dealing with you, don't suffer in silence because you're afraid of what people wi