RIDDLE OF THE DAY
"What can fill an entire room without taking any space?"
Abi make I start to dey do giveaway make una dey engage?😫🤦🏽😂
Better Hot wicked mess ( fert )
10:55 AM · 29 Nov 2026 · 4 Views
😂😂
Make sense.
Because e go pursue everybody comot for the room 😅