Doris Odiase @dordiase
All of una wey dey plan to vote Tinubu again in 2027, una well done o! 😂 As for me, I don excuse myself. I no go follow una vote and later share the carry-over problems. This time, una carry your decision and the consequences alone. I don comot for that department! 🤣
@followers
@followers
11:01 AM · 24 Nov 2026 · 36 Views