You wey I don dey observe like this .cos I know your next move na to plan coop for me commot me from my Chair 💺🤣🤣🤣
😂 Haba my oga, my own is just to post make my followers enjoy
1:13 AM · 26 Nov 2026 · 1 Views
Forget ooo, inside jungle everybody na suspect 🤣🤣🤣🤣🤣🫰🏾