Person wey no work just chop for my front now ðŸ˜
So no rich girl deh find boyfriend?
I'll be giving out 10 people to 5k
First to drop aza
Na caesar self give me wetin belong to am today after he hear my story
Money go change me, I just wan inform una ahead of time to avoid confusion
January to November I saved 48m
What about you?
I have a gig for you
-A very underrated romantic statement
Once in a while try deh disappoint people
Parrot 300k keh!
Wetin do last born?
Na CAC hymns I just deh sing since maybe God go pity me ðŸ˜
Check on your friend at university
Some of them listens to music for lunch
Because you no get light...... You con hide dildo for bag deh charge for church
Welldone nne
There is absolute no reason for tomorrow to be Monday ðŸ˜ðŸ˜
The devil you know and the angel you don't know
Na me be the two no worry
Since morning na word of God deh my belle 😞
Just got back from Galilee
Omo Jesus Para for all of us Gan
Na jonah shock me pass for bible, God send am somewhere, he no gree go
No be all wahala Adam and eve just put person 😩