Timmy 💯 @timmy Money go change me, I just wan inform una ahead of time to avoid confusion 6:51 PM · 29 Nov 2026 · 17 Views 11317
Mike Obiageri Happiness @obiageli · 1h Small 20k wey dey my account don change me e come be when i have enough money. I go change wait no good 111