Baby are you Garri? Because I can never get tired of soaking myself in your love 🥹🤭
Since I was born i never hear person daughter tell me that
3:24 PM · 28 Nov 2026 · 23 Views
Make another man wey get money no go be the sugar for una Garri ooo 😂
Na so you love garri ni 😁
Dey play
Daughter of Eve know who she dey tell that one to o