King Solomon216 Fivs
Sign in

King Solomon

@selumun

My name is king solomon the youngest king 🤴 i am a content creator the CEO of YKIT music 🎵 is in my blood

King Solomon @selumun · 28 Nov
Good evening telegram instagram abi how Una tell call am 😄 gram family
Photo
King Solomon @selumun · 28 Nov
As I no reply you, some people sef no reply me, you sef no reply some people....💯
Photo
King Solomon @selumun · 28 Nov
Baby are you Garri? Because I can never get tired of soaking myself in your love 🥹🤭

Since I was born i never hear person daughter tell me that
Photo
King Solomon @selumun · 28 Nov
But tell me why a title man like me can not be verify for this una app 🤔
Photo
King Solomon @selumun · 28 Nov
So I post something you indicate it views from Nokia 🥺 that’s see finish na
Photo
King Solomon @selumun · 28 Nov
I dey fear to go hospital, Girls wey no sabi book that year, Na them be nurse now 😔
Photo
King Solomon @selumun · 28 Nov
I con dey hear rumors say I dey enjoy lowkey
abeg when that one happen😂
Photo
King Solomon @selumun · 27 Nov
Since last year the team is just reviewing my results 😄 everywhere good 👍 i no go verify again 😁
Photo
Show more Fivs
Don’t miss what’s happeningPeople on Fivgram are the first to know.
Sign inJoin
Fivgram is better in the appGet the Fivgram appGet it free for iPhone and Android.App StoreGoogle Play

Discover what’s trending on Fivgram