LOPPERKEM @lopperkem · 2h Jesus this meat pie wey I buy now them use Canda do the meat pie Weting do chicken, meat or hotdog 😭 2418
Timmy 💯 @timmy Why you self deh find 50 naira meat pie up and down 7:14 PM · 29 Nov 2026 · 1 Views 11