Tuebi Matthew @2ebi As everybody dey do juju I don change business, Na spiritual supermarket I dey operate. We no dey sell ordinary things here; blessings, breakthrough, favour, and peace of mind dey available. 😂❤️ 10:05 PM · 28 Nov 2026 · 18 Views 1718