Tuebi Matthew42 Fivs
Sign in

Tuebi Matthew

@2ebi

AI video creator

NigeriaJoined Nov 2026
Pinned
Tuebi Matthew @2ebi · 9h
Small thing Man United 4 life
Small thing Man United 4 life
Now every match Dem dey collect 4 goals 😂
Tuebi Matthew @2ebi · 1h
Sunday evening is here, and my heart is full of gratitude. Through every challenge, every blessing, and every unanswered prayer, God has kept me. I’m grateful for life and hopeful for a beautiful new week. ❤️
Photo
Tuebi Matthew @2ebi · 6h
Now when I dey get 10 views 1 like and zero comment nobody dey see me ooo 🤣
Photo
Tuebi Matthew @2ebi · 6h
You can get respect for material accomplishments, not love. If you think people will love you because you have money then I'm pretty certain you're new to having money or you don't have no money at all.
Photo
Tuebi Matthew @2ebi · 8h
☀️ 🌞 Sunday don arrive, but make una no forget say the sun get unfinished business with una today. 😂🔥
Photo
Tuebi Matthew @2ebi · 9h
This one really need wig and Christmas clothes 😂😂😂
Photo
No matter how bitter yesterday was, today still deserves a sweet smile. 😊
As everybody dey do juju I don change business, Na spiritual supermarket I dey operate. We no dey sell ordinary things here; blessings, breakthrough, favour, and peace of mind dey available. 😂❤️
Photo
Show more Fivs
Don’t miss what’s happeningPeople on Fivgram are the first to know.
Sign inJoin
Fivgram is better in the appGet the Fivgram appGet it free for iPhone and Android.App StoreGoogle Play

Discover what’s trending on Fivgram