Mama been no wan leave this world but God pass am😭
11:35 AM · 24 Nov 2026 · 32 Views
It is a celebration of life
Ahh see long life na, you done reach here 😂
Thank God for a life well spent
Haaa God abeg ..this kind blessings
Ha I no believe sm oo
Wetin she dey do here since