FIVGRAM wey dey give fever but we no dey do gra gra
It's now fiv no longer post ..omo I don stay away for too long OOO I no see road
Na urgent 50k like this dey worry me ..😭😭😭😭
You are blessed my darling .as you see this post so shall favour cover you .Amen
Here twit because you can't even edit your typo error
Pictures here don't don't show full size ooo.. when you post pictures only the center is showing...
Did I just enter another football app??
Complete the vibe
Omo your body na fire 🔥.... I can't look ........?
Good morning..
If you see this post abeg greet
😂😂😂 una good afternoon ooo