This Fivgram no fit keep secret😭
Is it a must make you let my people know say na android I deh use?💔
Na bad thing to dey use android ? Me wey dey use iPhone nko
10:17 AM · 25 Nov 2026 · 3 Views
I think say na pos is ou deh use ni 😏
Come make we exchange