Accept what is
Let go of what was
Have faith in what will be
I don't compete. I focus, improve, and let time speak
Hope say una enter church today oh
Dem don lose interest in me again
If everybody drop their problem for table u go rush pick own back
At the end of the day a bro just wanna be the reason y his family never worry for money again
I just wanna get this money
I no Sabi beg at all
The beauty of a man is money...
That's our image
Without it we are ugly.
According to eves
I get babe keh
Una dey talk oh
Is painful finding out that someone u once look up to is an idiot
Nah wen u try juju u go know say God is giving us gentle parenting.
Happy weekend guyz
Send Aza - words of affirmation
I have sent it - words of confirmation
Ur normal day is someone's dream. So be thankful for everything 🙏
By luck or by work e must happen
If I ever make u feel like I have money am sorry is fake life😔
If I ever make u feel like I have money am sorry is fake life😔
If I ever make u feel like I have money am sorry is fake life😔
I just wake up this morning 🌄 full of gratitude say I bless God😂