Timmy ๐ฏ @timmy
Your mama deh warm eba for house but you deh order food platter worth 120k for your crush ๐๐
You no fit help one random begger for road with 1k but you fit spray 1M on top stripper for night club๐๐
8:41 PM ยท 28 Nov 2026 ยท 10 Views