Timmy ๐ฏ @timmy ยท 28 Nov Your mama deh warm eba for house but you deh order food platter worth 120k for your crush ๐๐Daniel.@heis_daniel ยท 28 NovYou no fit help one random begger for road with 1k but you fit spray 1M on top stripper for night club๐๐ 11510