I say make laugh ooo.
Una just leave me for other compound and dey here.
Una no try oooo
🤣🤣🤣🤣🤣
5:30 PM · 23 Nov 2026 · 39 Views
As landlord don increase house rent , na for tenants to relocate na 🤣
Abeg leave me ooooooh,this your laugh dey make me laugh 😃 😀 😄 😁
Omo, na so hot laugh just dey knack me anyhow as I dey see all of una
I just patiently dey wait for those fake ass people
Una no try true true am me too self they that compound thank God o😀😀😀
Lol
I love the both compound
Why your voice con soft like this
Ohh you are here mummy G.O
we came to look at the compound and see how it is 
What do you eat today mummy GO😳
Will still dey that compound